kanala what you want şarkı sözleri

Sing ma song with me Kanala miuzik Huh yeah Another classic Wudo y3mi f3o ti mi kem kem kem Wunku nami p3o ti ma min fa sh3m 3n3 anadjo i super dem dem dem Anybody hate make the fire burn them Something dey wey I want to tell you babe Hope you understand me stand me Don't get me wrong Sing ma song with me Coz anyhow ibi I go hustle any day for your love for your love Hustle any day for you love I go give you my heart Make you take the keys Do ma best for you eee Give you all the attention you need Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry They be keep on hating but we celebrating Waiting make we fail but we jubilating Better than we were we be upgrading Time no dey enjoy life no stress They be keep on hating but we celebrating Waiting make we fail but we jubilating Better than we were we be upgrading Time no dey enjoy life no stress. Ojual3gba love African Calabash Mese medowu rough Go be di Santa Clause Go make you happy everyday Smile for me wudonti mananti mananti saa Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry Wudo y3mi f3o ti mi kem kem kem Wunku nami do ti ma min fa sh3m 3n3 anadjo i super them them them Anybody hate make the fire burn them Wudo y3mi f3o ti mi kem kem kem Wunku nami do ti ma min fa sh3m 3n3 anadjo i super them them them Anybody hate make the fire burn them Something dey wey I want to tell you babe Hope you understand me stand me Don't get me wrong don't get me wrong Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry Make you tell me what you want I go give you no delays I be your Santa Santa Clause Never ever make you cry Tell me what you want (Tell me what you want) Tell me what you want Kanala miuzik
Sanatçı: Kanala
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kanala hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı