kane ph city şarkı sözleri

Welcome to ph city Haa Welcome to ph city Garden city my Portharcourt Special place no be lagos Vision dey Many labour Work plenty prostitution Plenty oil for the nation Ph na the main location Cult boys na the Main corruption Government dey for their ovation Hook Paddy make you make sure you get sense o Else them go use you to buy Benz o Small boys make you dey fear dem o no near them o oh Big girls no too dey do things o Small girls na them dey run things o Men when them belle e too big o Sugar mummy o Sugar daddy yeh Chorus Welcome to ph city Place everybody wan go Use your head if you wan blow I welcome you to my condo Welcome to ph city Girls too fine but dem no cost o Only thing make you sabi talk o I welcome you to my condo Ehen Ehen O no no no no no no Eh When I see my city too much pity Commodity no body eating Cuz no money but we believe in God almighty for a living Hook Paddy make you make sure you get sense o Else them go use you to buy Benz o Small boys make you dey fear dem o no near them o oh Big girls no too dey do things o Small girls na them dey run things o Men when them belle e too big o Sugar mummy o Sugar daddy yeh Welcome to ph city Place everybody wan go Use your head if you wan blow I welcome you to my condo Welcome to ph city Girls too fine but dem no cost o Only thing make you sabi talk o I welcome you to my condo Bet Naija occupation o You gat know orientation o For the capping no ovation o Ovation o Eh Oh man city with the sauce Everybody knows that don't dull Ph city with the sauce Sauce eeh Oh man city with the sauce Everybody knows that don't dull Ph city with the sauce sauce eeh Welcome to ph city Place everybody wan go Use your head if you wan blow I welcome you to my condo Welcome to ph city Girls too fine but dem no cost o Only thing make you sabi talk o I welcome you to my condo Condo I welcome you to my condo Condo
Sanatçı: Kane
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kane hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı