kapital ifex goe (god over everything) şarkı sözleri

In my story God get the glory Mmmmhmmm Dear God If it's for me Baba Bless it If it's not for me abeg block it Make I no see wetin go carry me enter 6 feet God I know you made me for a reason Guide my steps Make I be the next big thing Irawo ni mi Make I shine like a diamond Black panther Sho da yan mo Son of the soil Yoruba Demon Mo ratatata like machine gun Wo mi dada I'm your next favorite one Nah me the street endorse I be keys wey de open doors Back in na the days them de sleep on us But right now I be the golden CUP Huu huu Frigbon o shilekun Tin ba tin bo Wan ma shilekun Yeah Frigbon shilekun Tibariwan Mio ni beru Rara frigbon o shilekun Tin ba ti fo Wan ma ni beru Yeah Frigbon o shilekun Moma lewan mio ni beru rara Them know no my genesis They wan come preach proverbs for me can't you see Yeah Them be sleeping And i'm always busy working on my dreams Yeah Them wan do voodoo for me But i am too good for this Oya fejo le eee Maje ko jabole eee Omo ko soron be I don move I don grow pass them Omo de gan Wan jijo mio Agbalagba gan jijo mio ooo Nah me the street endorse I be keys wey de open doors Back ln na the days them de sleep on us But right now I be the golden CUP Huu huu Frigbon o shilekun Tin ba tin bo Wan ma shilekun Yeah Frigbon shilekun Tibariwan Mio ni beru Rara Frigbon o shilekun Tin ba ti fo Wan ma ni beru Yeah Frigbon o shilekun Moma lewan mio ni beru rara Yeah yeah Mo ma le wan Mo ma le wan Yea yeah yeah God over everything God over everything I know Yeah yeah ohhh ahhhh God over everything you know God over everything I know God over everything we know Ohhh ohhh ohhh huuu huuu huuu uuuu uuuu God over everything ohh ahhh ahhh ahhh
Sanatçı: Kapital Ifex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:11
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kapital Ifex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı