kapital unit flenjor şarkı sözleri

Wetin we no go see from this my neighbours Them too dey do party dem too dey flenjor Party and party everyday, every Saturday Olowo ma jaye lo Olowo ma jaye lo Ah e gbami o O fe fi ibadi yi pami o Mi ma ni ku ba mi shami o Shama jo lo toyin tomato Ah e gbami o oo O fe fi ibadi yi pami o o Mi ma ni ku ba mi shami o Shama jo lo orekelewa Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Ogbeni koshi Why you con dey say make i no dey spend money on the girl I go spend on her clothing' The kind of love i get for the girl E dey sweet e dey sweet e dey sweet me like honey Faaji oh faaji And it's one life that we live everybody I just wan vibe mehn i just wanna faaji One life i dey live i dey happy YOLO YOLO YOLOLOLO YOLO YOLO YOLO YOLOLOLO YOLO Ah e gbami o O fe fi ibadi yi pami o Mi ma ni ku ba mi shami o Shama jo lo toyin tomato Ah e gbami o oo O fe fi ibadi yi pami o o Mi ma ni ku ba mi shami o Shama jo lo orekelewa Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Na you dey make e my heart to dey sweet like a jollof (Agididi jollof) Your love na in make a rapper want to sing you a song Don't you ever leave me lonely Girl i like it when you hold me I am not perfect and you know this When I'm wrong my baby scold me Baby mi jo wo come and let me know If i give you my body and soul won't you be my own In my heart everything na you Na your love i wan chop like food If my friend dem call me mumu I no go lie i fit die for you Ah e gbami o O fe fi ibadi yi pami o Mi ma ni ku ba mi shami o Shama jo lo toyin tomato Ah e gbami o oo O fe fi ibadi yi pami o o Mi ma ni ku ba mi shami o Shama jo lo orekelewa Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Flenjor party oooo Nowo e soke gan Olowo nowo e soke gan Flenjor party oooo Nowo e soke gan Olowo nowo e soke gan Flenjor party oooo Nowo e soke gan Olowo nowo e soke gan Flenjor party oooo
Sanatçı: Kapital Unit
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kapital Unit hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı