kapo lion eruku ganja şarkı sözleri

No go dey do anyhow Kus boys wanna flex anyhow If you get money make you spend am Kapo lion Mago !! Me I just dey maintain Anything wey dey I dey sustain Make uno dey complain Instead make you connect and upgrade Na we dem be dey talk about When we come around Girls wanna turn around Make uno dey F with us So make uno go Cum Make you Malor wa o Na we be the master , Gangster Rizla Kush and lighter Tu eruku siwon Loju Eruku Ganja Na we be the master , Gangster Rizla Kush and lighter Tu eruku siwon Loju Eruku Ganja Ganja Toba ti Drag , Puff your smoke in the Air Mafi eruku tie Di eruku kan lowo, Wetin you dey take shey na Vodka or beer O ma Jo boy (Joeboy) toba ti mu Alcohol Kus ma we be the boss , Na dem be the minus na we be the plus Na our matter dem dey like dey discuss Kus na we go dey drop shit and Na dem go dey Flush E choke !! …Abi e no choke ? Dey no fit Stand us efunwon nijoko Lion oyato si ikoko, We no be bolo we be omo echo Cho Say no to Sapa, make you go harder If uno get money , no go dey gara Dey wan dey Rob us , of our own shine Barawo bansa…. Na we be the master , Gangster Rizla Kush and lighter Tu eruku siwon Loju Eruku Ganja Na we be the master , Gangster Rizla Kush and lighter Tu eruku siwon Loju Eruku Ganja Ganja Me I just dey maintain Anything wey dey I dey sustain Make uno dey complain Instead make you connect and upgrade Na we dem be dey talk about When we come around Girls wanna turn around Make uno dey F with us So make uno go Cum Make you Malor wa o Na we be the master , Gangster Rizla Kush and lighter Tu eruku siwon Loju Eruku Ganja Na we be the master , Gangster Rizla Kush and lighter Tu eruku siwon Loju Eruku Ganja Ganja Oshey KapoLion Mago Shomor Dre30bg ? Eyan Davido Eyan mi L'Aremo Richie
Sanatçı: KAPO LION
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KAPO LION hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı