kapo lion shalaye (feat. king soundboi) şarkı sözleri

It's your boy K2d A P O Mago magooo yeah Ah zoom zoom Mago magooo yeah Yaa I wanna live my life my way I no get Urge to shalaye ye eh And ano dey do Afarawe yeah Negative energy Better go Far away Eh eh eh ehn I don't want to knowwwww yeahh If you ain't talking Doughhh yeahh I don't want to know yeahhh Yaah yaah Eni toba wu loma be Eni toba be Loma te If you ain't talking money Whatever you wanna say bro I don't wanna hear … Yeh ! If you really wanna know , All about the pain wey be sey we no dey show Badman wanna get money wanna be popular Wannna be known all around around the world Yeah wtf you talking about Adon do free shows I been bursting around Yeah ! No be sey I'm bragging about Shout out to all the people wey dey F With my sound Ehn shey Kapo lion wa kere ni ? Timba gbo peyan kan Fema kere mi Maani kan gba oju e , Kan fun woro Kan fi broken bottle ja n pele ni Kon sherey omode, Rap mi mature ko kinshey tomode Rainbow flows toh gbe Colour de Kus I wanna do my things my way I say I wanna live my life my way I no get Urge to shalaye ye eh And ano dey do Afarawe yeah Negative energy Better go Far away Eh eh eh ehn I don't want to knowwwww yeahh If you ain't talking Doughhh yeahh I don't want to know yeahhh Yaah yaah They wan make adey explain How I take see money buy champagne Wonfe kinma shalaye How I take see money wey Carry me Trabaye Skrr skrrr Once you not paying my bills You not buying my bills You got no right to know the deals I seal Yeah yeah Gbogbo timeline mi Loti full full Ano get Casaava for their fufu Wonfe mo boshey je kan bi yakubu Wether na Grace Abi na Voodoo yeah Wonfe kin shalaye bimoshey n shine Bimo shey n party bimo shey n dine Tawon irunmole shey wa leyin mi digbin Laishey pe moni baba ni shrine Wo na grace o, no be soap o You gotta take me serious no be joke o Kapo lion bami jawon si I wanna live my life my way I no get Urge to shalaye ye eh And ano dey do Afarawe yeah Negative energy Better go Far away Eh eh eh ehn I don't want to knowwwww yeahh If you ain't talking Doughhh yeahh I don't want to know yeahhh Yaah yaah Eyan mi ni MikkiAlat Quick Alert Awa L'eruku Tonfi fufu je cream Salad
Sanatçı: KAPO LION
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
KAPO LION hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı