kapone spartan think well şarkı sözleri
You wank know my name
Y name na
Koeeeee
Heyheyheyheeey
Awul
Kill the cat man
Watch your face
Mr big man celebrate
No be play man go away
Mr pastor chop your grace
Amegbor nor nor ekuewonye
Amegbor nor nor ekuewonye
Amegbor nor nor ekuewonye
Amegbor nor nor ekuewonye
Amegbor nor nor ekuewonye
Amegbor nor nor ekuewonye
Koeeeee
Pikin wet get sense
Make he come listen
If you get sense
You go think well well
I have seen it
And ah feel it
I know waytin ah dey talk
Wise people dema words be like saaaaaeeey
Water wey dey give life
Evil people dema words no dey give life at all at all oooooh
Heyheyheyheeey
Do you hear that awul
If you no get money make you no born pikin
Coz pikin you go born go come suffer
Suffer suffer suffer
Pikin Don go tayaaa ah ahhh before he go make am
If you no get money make you no born pikin
Coz pikin you go born go come turn slave
Slave slave slave
Modern captivity of slavery
I have seen it
And ah feel it
I know waytin ah dey talk
Ekue ekue wonye
Ekuewonye ekue ekue wonye
Mmhmmm ekue wonye
Awul