kaptain swizzy charm (feat. mvce) şarkı sözleri

Shazam Baby Wait hold on just a couple minutes I think recognize the shawty in the blue bikini I for swear to God, if shayo nor dey for my system So na wisdom i go use make thunder nor go fire person I mean this one na person aunty with the kind body she get Nor be obolo fatty this one na better preset Food wey nor dey canteen e nor dey hook for chest If i see wetin better i dey like dey put respect Excuse me allow me introduce me Big D Sleek T i can prove it I know a few tricks i can get you weak knees thick drips i hope you can keep a secret I can be your special medicine be your remedy Put you on a slow melody do you tenderly Show you all my specialties leave you breathing heavily Promise you'll be making promises that's a certainty Hey body bad she dey use am oppress man Her waist line omo we gots cross check am She get vibes she dey take time select man So nor be money we go use shey you get na Hey body bad she dey use am oppress man Her waist line omo we gots cross check am She get vibes she dey take time select man So nor be money we go use shey you get na She's a different kind and she got the whine of Armageddon When she step into the room you already know She about fi shut it down woah She's a ten over ten that's fact Pay what you owe that's tax She no really care bout your funds and stacks so better stop flaunting that I'm tryna get to know you Hey baby girl what's your number I'll come holla you if you wanna Send me aza make i wire She say wait i know what your type is You'd rather put money where your mouth is Come show me that you really wan have this Come show me that you really wan ride this ride this Hey body bad she dey use am oppress man Her waist line omo we gots cross check am She get vibes she dey take time select man So nor be money we go use shey you get na Hey body bad she dey use am oppress man Her waist line omo we gots cross check am She get vibes she dey take time select man So nor be money we go use shey you get na
Sanatçı: Kaptain Swizzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaptain Swizzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı