kaptain swizzy raba şarkı sözleri

Why e be say when you see me you dey do like that Of all that, that that you dey do like that Poor slack you soft you go need strong hand Small time e nor tey you go sing off heart Nor be everybody wey dey here spend money So baby make you look well before you gum body Coz the person you dey eye fit dey gum body Then the person you dey bone na him get money Ehhhh Raba here Raba there Charley if e dey Abege use am over dem Raba here Raba there Charley if e dey abeg e use am over dem Raba eeehhh Raba hmmm Raba eeehhh Raba hmmm Raba eeehhh Raba hmmm Charley if e dey abeg e use am over dem E get the other day me and guys jam for club Everybody with e drive But we come in one accord Hello Boss na the talk When i pull with the Squad When we pop Dey know wey nor dey reason with the cost So take time in case you dey like to watch When it's time to get ahead Nor dey try to front Baby girl i dey for you like an omuguo This love too strong but me i but sha put door I yan small then she tell me say she like the gist She say you make me shy I be aboki Her mind day my own dark that's the opposite Immediately she send me location na control pick Nor be everybody wey dey here spend money So baby make you look well before you gum body Coz the person you dey eye fit dey gum body Then the person you dey bone na him get money Ehhhh Raba here Raba there Charley if e dey abeg e use am over dem Raba here Raba there Charley if e dey abeg e use am over dem Raba eehhh Raba hmmm Raba eeehhh Raba hmmm Raba eeehhh Raba hmmm Charley if e dey abeg e use am over dem She call me mi tesoro Mi amor mi rey dios Ella mi uno solo mi senorita Mi todo ella mi hermosa reina But I be michellin I go make her tire for the raba When i try to i pay I dey parole say them gimme change Anytime we talk Conversations always dey intense Way she bend i'm offended Make me parole kiloshele What you saying Sô fun Elle After all you that embezzled Na the position i give you I swear nor your fault Na make you cross leg Like you dey your dormot They talk off But i sha know you dey on board So any expensive joke I nor fit afford Nor be everybody wey dey here spend money So baby make you look well before you gum body Coz the person you dey eye fit dey gum body Then the person you dey bone na him get money Ehhhh Raba here Raba there Charley if e dey Abege use am over dem Raba here Raba there Charley if e dey abeg e use am over dem Raba eeehhh Raba hmmm Raba eeehhh Raba hmmm Raba eeehhh Raba hmmm Charley if e dey abeg e use am over dem
Sanatçı: Kaptain Swizzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaptain Swizzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı