kaptain problem [album] şarkı sözleri

Erekaba feel it I will love to know you O ribi ribi lodo odo Let me love you Dem no fit stop me to prere tada Just because I came out Dem no fit stop me praise Him Something something praise God chei Anytime I close my eyes na your face dey there If you give me this your love I go treat you well Omotena take my heart I no get spare Anything you want to do with am go do see the boy no care Oluwa just beautiful you Your mama come ukwu you You no fit waka Sangotedo say the boyz no looku you Omotena why you fine like that You come sweet like that You carry face carry front carry back Carry waist wey dey make a man craze like that Shey Omotena give dem problem problem Give dem problem problem I say Omotena give dem problem problem Give dem problem problem Omotena give dem eh problem problem Give dem problem problem Baby oya give dem problem problem Baby oya give them problem problem Baby oya give dem problem problem Dem no fit stop me to prere tada Just because I came out Dem no fit stop me praise Him Something something praise God No see something me to prere tada Just because I came out Dem no fit stop me praise Him Something something praise God Say I no go ever love another person I dey count you join my blessing You high pass Alomo and Chelsea sweet pass Agege and Pepsi You no need Jaluma I no go leave you for Paloma I no go let another man come skele and Skaba carry you away to another land You're my one and only lady Supernatural Orente sweet melanin my babe Girlie wey dey drive me crazy My heart go ah ya ya ya Ah ya ya ya Ye ye ye Ye ye ye I no be photographer but I dey picture me and you tay Omotena give dem problem problem Give dem problem problem I say Omotena give dem problem problem Give dem problem problem Omotena give dem eh problem problem Give dem problem problem Baby oya give dem problem problem Baby oya give them problem problem Baby oya give dem problem problem Dem no fit stop me to prere tada shey Just because I came out omo don't get it twisted Dem no fit stop me praise Him love is a beautiful thing Something something praise God it's your boy Kaptain No see something me to prere tada Just because I came out Dem no fit stop me praise Him Something something praise God Ereka
Sanatçı: Kaptain
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaptain hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı