karez aye şarkı sözleri
Brother tunde
Men dey hear say your wife follow another man
Because you no get money
Baba order to call Omo
And she talk say you no fit buy her motor
You no see Caro and brother Ojo
I hear say he dor buy her motor
Brother Oz buy two for rose
Oga tell me how you go do your own
Why you no fit do
Why you no fit to do wetin your mate dey do
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye
Madam o madam o calm down o
Love your husband even when he broke
Oya make you follow am hustle
Pray together and protect your home
Show your children keys to happy home
Oya Mr man keep your dick for house
Only your wife get the right and license to see your dick
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye
Aye aye aye

