karez betty butter şarkı sözleri
I wanna lash your yansh in a yatch
Call me daddy who be Oga
We go party sugar mama
It's a day dream
Need another
Wetin happen to you
Innocent fine girl wey I know before
Girl i like it
Girl I like the new you
I go be mayorkun
You be my Betty butter
Betty butter
Wetin happen to you
I go be your mayorkun
You be my betty butter
Betty butter
Girl i like it
Girl I like the new you
I go be mayorkun
You b my Betty butter
Betty butter
Wetin happen to you
I go be mayorkun
You be my betty butter
Betty butter
Whine slow
You do me jazz o
This your Likkle body
Amazingly mad o
Yes o
Yes o
I just gat to para
My mind no fit rest o
I be jealous nigga
No go give your stress no
E dor tale I dey show interest o
Your love I cannot neglect o
Your security outchea
Counter the balance
Our love na be their drama
Insurance cover you
You dor give me chance discover you
I go use my love inspire you
Private jet to canada
Just because you need some jewelries
Girl i like it
Girl I like the new you
I go be mayorkun
You be my Betty butter
Betty butter
Wetin happen to you
I go be mayorkun
You be my betty butter
Betty butter
Girl i like it
Girl I like the new you
I go be mayorkun
You be my Betty butter
BETTY BUTTER
Wetin happen to you
I go be mayorkun
You be my betty butter
Betty butter

