karly 4pg gbésè joor şarkı sözleri
E get as the vibes dey be sometimes
When I journey to the most high
Gbedun solo sho nlo guys?
Them nod and say Karly too bad
My head dey do me anti-clockwise
Bo shey wu Oluwa ni nsola ah
Any negativity aside
Gbese as I dance like Karly. (gbese joor)
E get as the vibes dey be sometimes
When I journey to the most high
Gbedun solo sho nlo guys?
Them nod and say Karly too bad
My head dey do me anti-clockwise
Bo shey wu Oluwa ni nsola ah
Any negativity aside
Gbese as I dance like Karly. (gbese joor)
Shebi emi lo so fun won
Fun won
Shon nlo?
Make dem shayo
Make dem roll up
Roll up
Jo lo
Plenty gbedun mo ma fun won
Fun won
Shon nlo?
You know me I be stubborn
I stubborn
Anobi self dey show love
Shomo?
O nlo
I get niggas wey dey cho gan
Show love
Shomo?
E kawo soke fun won
Ki won
Ri won
Awon gan gan ni idan gan
Idan gan gan
Idan gan gan (Baba Ibe oo)
I fit tell how niggas feels at times
Steadily I dey put am for my verse
Pop some shayo ko wole sungba
Ori ade temi o ma nsun ita
Carry your load put am for shoulder
S'ope ti è if you dey gba muller
Even this life math no balance
So shey jeje no too Dey cap
Omo iya mi what is popping?
Oya gbese dance to my rhythms
Iwo sha ma jo shey you feel me?
Oya dance like say kilokanmi?
Omo iya mi what is popping?
Oya gbese dance to my rhythms
Iwo sha ma jo shey you feel me?
Oya dance like say kilokanmi?
Shebi emi lo so fun won
Fun won
Shon nlo?
Make dem shayo
Make dem roll up
Roll up
Jo lo
Plenty gbedun mo ma fun won
Fun won
Shon nlo?
You know me I be stubborn
I stubborn
Anobi self dey show love
Shomo?
O nlo
I get niggas wey dey cho gan
Show love
Shomo?
E k'awo soke fun won
Ki won
Ri won
Awon gan gan ni idan gan
Idan gan gan
Idan gan gan (Baba I be oo)

