karly 4pg mo jabo ti şarkı sözleri

They want make me fall down But Mo Jaboti Mojaboti Cus I show Dem Father some Catastropheyyy Catastropheyy Even when dem wan do me evil Omo no just shaking When you feel Lonely baby Call Karly Sharpally Toripe Mi o le Salaye oo Oro Ana yen mi o le gbagbe oo Rain rain don't go away oo My mind been Dey Faraway FAriwo gbe wan Flybaye It been a while i knew IKA laye oo Life sucks bruh I don't complain At the end something lo ma Shalaye Really Baby YOU GOING Far away Many many miles away Many many Guy Await Ahnn ahnn ahnn ... me no like explain eh eh Life only gives and takes No legendary with no shame All I can scream is Halle Hallelujah jahhhhhhhh Karly party Me eye shawty I know she caring Me no denying London baddie Me go jaiye lo Never loose guarding Me and my guyy We go high Next morning she say Hi Off Thug Lori my FENDI Baby mimicking Tom and Jerry Jami tan no be hyping Paste aza Abi nah Zelle If kudi drop e go show Shey the gbedun dope Make I know Omo wo mi bi mo Shey Jo Baby Just dance to the flow I go show them pepper wey go choke Really Baby YOU GOING Far away Many many miles away Many many Guy Await Ahnn ahnn ahnn ... me no like explain Life only gives and takes No legendary with no shame All I can scream is Halle Hallelujah jahhhhhhhh
Sanatçı: Karly 4PG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Karly 4PG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı