karly dorime şarkı sözleri

For this place Sebi you see na my songs Dem dey putti fr replay Oyinye Why you dey call me daddy sebi na your papa name For this place Sebi you see no be boys I dey packi na men dey Ganja dey rizla dey Abi you no know investor bj She tell me say she fall for me cus I do Dorime She say tonight I fit dey ontop Omo yen Fe bami lole Sebi know say as e dey go my baby d money dey No worry sisi Oyinye Sebi na me Dorime She tell me say she fall for me cus I do Dorime She say tonight I fit dey ontop Omo yen Fe bami lole Sebi know say as e dey go my baby d money dey No worry sisi Oyinye Sebi na me Dorime Ongbe mi debe Leo zinnie lon gbe mi debe On gbe mi debe leo zinnie lon gbe mi de be Ongbe mi debe Leo zinnie lon gbe mi debe On gbe mi debe leo zinnie lon gbe mi debe (Omo yii jowo ma pami) She will love on She say na only me she go live for (only me she go live for) Moma farabale jetan She say na only me go ketan for (girl you dey there for me o) Baby ride on Steady whyn please don't stop (sisi oyinye mi o) I know she dey phor Only for my matter wey she dey praise the lord For this place Shey you no see na my songs Dem dey putti fr replay Oyinye Why you dey call me daddy sebi na your papa name For this place Sebi you see no be boys I dey packi na men dey Ganja dey rizla dey Abi you no know investor bj She tell me say she fall for me cus I do Dorime She say tonight I fit dey ontop Omo yen Fe bami lole Sebi know say as e dey go my baby d money dey No worry sisi Oyinye Sebi na me Dorime She tell me say she fall for me cus I do Dorime She say tonight I fit dey ontop Omo yen Fe bami lole Sebi know say as e dey go my baby d money dey No worry sisi Oyinye Sebi na me Dorime Ongbe mi debe Leo zinnie lon gbe mi debe On gbe mi debe leo zinnie lon gbe mi de be Ongbe mi debe Leo zinnie lon gbe mi debe On gbe mi debe leo zinnie lon gbe mi debe (Omo yii jowo ma pami
Sanatçı: Karly
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Karly hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı