karma prince again şarkı sözleri

Hate for no reason Dem Dey hate for no reasons Hate for your reasons Jah guide for a reason Man I'm blessed for a reason that ah make dem dey hate for no reason again As my thing turn up again Dem want turn me down again And nah jah wey Dey bless me wey Dey make we Dey do am again and again Ok Refgee give me the beat again Make I mashup the place again Cuz we got microphone we're just like a preacher we're preach about God again If you hate me I no dey your lane You like me I go dey your lane Cuz if I die today I no die for you And if I live today I no live for you This life we dey live we dey live to learn I learnt my lessons from my experience wey I get before All these people wey dey lie say dem love me before Dem show me bad mind I know dem dead mind We get money like Birdman Dem know dem vex ooo dem vex me Dem know dem vex me dem vex me As my thing turn up again Dem want turn me down again And nah jah wey Dey bless me, wey Dey make we dey do am again and again Ok Refgee give me the beat again Make I mashup the place again Cuz we got microphone we're just like a preacher we're preach about God again We Dey rise we Dey fall If we fall we go rise up again ooh Jah light shine us Jah light go shine us again ooh Dem Dey hate for no reason Jah light shine us for a reason E Dey make dem Dey see us We Dey do am again n again and again As my thing turn up again  Dem want turn me down again And nah jah wey Dey bless me, wey Dey make we dey do am again and again Ok Refgee give me the beat again  Make I mashup the place again Cuz we got microphone we're just like a preacher we're preach about God again As my thing turn up again  Dem want turn me down again And nah jah wey Dey bless me, wey Dey make we dey do am again and again Ok Refgee give me the beat again  Make I mashup the place again Cuz we got microphone we're just like a preacher we're preach about God again Man Taya
Sanatçı: Karma Prince
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Karma Prince hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı