karma prince shegey şarkı sözleri

Shegey Shegey Dem pree wee Dem ah pree Dem ah pree we just fi fall But we working We're stepping top We're going straight to the top Dem ah pree our fall but we working harder Jah keep guiding we Man nah money maker see me and my guys Dem money we're making now We're making money we no see no bargerwire wey him ah try fi fool Dem only want to see we fall down but we never fall like that When we fall self see we arising cuz Jah say we arise arise Arise we arising shine we're shining cuz money we're making now Ah Wa Do Dem Why hating upon me Shegey I Dey do my things I watch no body Shegey I dey hustle day and night I no sleep all night Shegey Only Jah wey bless me so no man can curse Shegey Ah Wa Do Dem Why hating upon me Shegey I Dey do my things I watch no body Shegey I dey hustle day and night I no sleep all night Shegey Only Jah wey bless me so no man can curse Shegey So when you pray for mi downfall Only Jah wey mi anchor Mi no fall here me stand tall Tell badmind we ah count up Let dem know say they can't imitate we Man nah bless so we don't wear fake Them over speeeeep but we still overtake dem Dem cry yah yah yah yaaah This be the Range This one go fit to burst your brain Mad up Where the girls dem dey Come shake come twerk, drinks on me Call me party crasher When I step in party scatter Call me party crasher When I step in party scatter, party scatter Ah Wa Do Dem Why hating upon me Shegey I Dey do my things I watch no body Shegey I dey hustle day and night I no sleep all night Shegey Only Jah wey bless me so no man can curse Shegey Ah Wa Do Dem Why hating upon me Shegey I Dey do my things I watch no body Shegey I dey hustle day and night I no sleep all night Shegey Only Jah wey bless me so no man can curse Shegey Ah Wa Do Dem Prince Chigozieeeee Shegey I Dey do my things I watch no body Shegey I dey hustle day and night I no sleep all night Shegey Shegey
Sanatçı: Karma Prince
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Karma Prince hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı