kasar akosua cinderella şarkı sözleri

Oh wo wo wo wo kasarrr Ah ah ah Akosua Cinderella… Just turn the light down low (low low low) I’m your muse for tonight so you better take it slow The way you dey break your waist I feel like im a virgin and I know she is a baddie Oya bring it to daddy make I knack your tsunami. Say the girlie make I shout mogbe What she carry I no fit to contain and she say she just dey play when I order na you go pay Girl you make love so beautiful Cause till today (today x3) I never find another bae ( a bae bae bae a bae) Wey fit cool my temper Ah ah ah Akosua Cinderella (Ella la la Ella) My dear Cinderella I find your shoe for fashionover I swear say you fine pass Isabella Rihanna no go Dey under my umbrella loving you forever Fa wo to twitwi me sɛ samina Obi bɛ fa wo kɔ a Me nnpene da (da) *Mini sane eba (ba) Mo nngyae me na me bɔ me ka (ka) Afi sell everything start afresh (for you) Afi confess to you Obi a me yɛ virgin Na me nnyɛ born-1 No bi April fool Baby say I do ... Ɛɛɛ wei diɛ eskelebe Yɛ hyɛ dan mu a Yɛ'mmpɛ dede From last week to last night to yesterday all till today Cause till today (today x3) I never find another bae ( a bae bae bae a bae) Wey fit cool my temper Ah ah ah Akosua Cinderella (Ella la la Ella)
Sanatçı: Kasar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kasar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı