kasar follow who know road şarkı sözleri

You are welcome to the world of Vyrusky Rockstar, Made it, made it, made it. Ladies and gentlemen. My Saraphina baby don’t do me yawa Cause I can’t take another ooo If you leave me, ago get Malaria Everyone say no wonder shey you take juju do me mamao Oh dey say Follow who know road oooo Edon tear my sandals Make them hate you ooo Me ano dey bother C’est ne pas problem And if we getti getti problem we still go solve them Uhm Kasar I follow you Wey I fall in love, my head pain me Wey I take panadol This love is blind but ago follow Follow who know road oooo Edon tear my sandals Make them hate you ooo Me ano dey bother Somebody tell my baby Say i dey corner bumpa to bumpa come gimme sugar baby(Aww baby) Call me i go come on time all day all night Collabo combine i dey online now ( online now ) Ye ~ eh Everybody say yeahhhh (Yeahhhh) See Mi have one fine gyal weh ah bust my brain (Brain) Mi mama talk to me but I still nuh hear ( hear ) I be one man soldier, but she lock my brain My brain Follow who know road oooo Edon tear my sandals Make them hate you ooo Me ano dey bother Abonten Everyday night life Meet some girl sey make i rush am But i nor get money on me but still one hennesy Tell me who go pay e ey Chairman where you dey e ey Stubborn entity go fall in love ah ah ah Show dem something Follow who know road oooo Edon tear my sandals Make them hate you ooo Me no dey bother Rock Star made it.
Sanatçı: Kasar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kasar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı