kaseklozd life is krazy şarkı sözleri

I say to myself, I say to myself I say to myself, I say to myself I say to myself, I say to myself My mama tell me stop I still dey burn e Mary j I say to myself say e dey help me meditate And e gimme ginger from the studio to the stage And e make me jolly, when I prolly be in rage Growing up, they taught me that salvation be the way I'm sinning every night, I dunno when it's gonna change See a peng ting, one thing on my mind na fornicate Most likely happen first night, cos I know she think the same Ya it's krazy I gats even ask myself omo na wetin It's plenty Omo this life wey we dey live no be play thing Cases, omo before my own close Lord will you save me As I dey strive say make I find my way on a daily It's krazy I gats even ask myself omo na wetin It's plenty Omo this life wey we dey live no be play thing Cases, omo before my own close Lord will you save me Cos I dey strive say make I find my way on a daily It's 3:30 am and by now I should have slept But I'm wide awake until my client cash the cheque I got a lot of things wey I need for myself I gotta represent for my fam, for my set As of now na seven nephews and nieces I get Treat them like my kids, always gotta be there for them I still dey find my way, Oluwa bless all of my steps Cos this life wey I see no be by power or strength It's krazy I gats even ask myself omo na wetin It's plenty Omo this life wey we dey live no be play thing Cases, omo before my own close, Lord will you save me As I dey strive say make I find my way on a daily It's krazy I gats even ask myself omo na wetin It's plenty Omo this life wey we dey live no be play thing Cases, omo before my own close, Lord will you save me Cos I dey strive say make I find my way on a daily I say my pos man no know say I dun enter station No be wetin any parent get in hopes for dem son Barrister go for popo lay a allegation With no warrant, omo dem do home invasion All the struggle to be free, yet youngin' e dey decease If e no be popo, na something God why the thing e come dey be like this It's hard to talk of better days when I've just lost my gee Him mama dey pray daily, why she's saying RIP She sat and watched his infant head and raised him see He had big dreams, now all that's left his memories Until the day we meet again na wetin I go keep Until the day we meet again I'll keep your memories my brother I'll keep your memories my friend Piro money Kaseklozd Agba Kaseklozd Too soft Kaseklozd Straight out of Awka Live here in zero four two
Sanatçı: Kaseklozd
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaseklozd hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı