kaseklozd stakk up şarkı sözleri

Hey hey, you wey dey shako You wey dey denge pose, if i catch you wo   Yeah Stakk up, stakk up, stakk up No time for chatter, stakk up You wey dey shako, dey gara Omo no competition, stakk up   On the road to get money (money money) Man dun see things (let's go) I swear pe ko funny (rara) But i'm glad that we laughing now Man ah strive (eh) I get high when i felt low (felt so low) Only thing that kept me sane I for dun mad oh (i for dun mad oh) Amigos, don't get discouraged You gonna make it in no time Cos if Jah got us Best believe we gon be alright I smile when i suffered Make nobody detect my plight Cos see finish e be real thing   Stakk up, stakk up, stakk up No time for chatter, stakk up You wey dey shako, dey gara Omo no competition, stakk up (No competition at all at all my brother)   I'm with my dawg like he snoop We dey rep for the hood (rep for the hood) Cashing cheques like we should We dey flex Whatedo Dem niggas dem no like we And i could tell from they act (see em) Since i made a milli dem despise me (oh oh oh) I hit his bitch one time and i dash (japa) She keep calling and calling I'm like girl do not disturb me I be hustling and hustling up to the very early morning When the money dropped (eh) Niggas were jumping and jumping Almost brought down the building   Stakk up, stakk up, stakk up No time for chatter, stakk up (No time at all my broter, stakk the money up) You wey dey shako, dey gara Omo no competition, stakk up I say make you dey stakk up, stakk up, stakk up No time for chatter, stakk up You wey dey shako, you dey gara Omo no competition, stakk up   Kaseklozd Ah BoyD bad Spane5 on the mix
Sanatçı: Kaseklozd
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaseklozd hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı