kashbaby wwb ninu mainland şarkı sözleri

S'oti ru pon pon ninu mainland oh Where the money make we make am Make my niggas smile money dey ground oh S'oti ru pon pon ninu mainland Where the money make we make am Make my niggas smile money dey ground oh Don't ask for me No dey look for me All my niggas nothing dey can't do for money I will slap you I dey give you warning Don't go for me Don't come for me Gbas gbos , wanma ferege togba gbo gbas gbos Make my money plenty make my cash flow Owo nimo wawa say them gats know You know Omo wan'Gbe Wetin dey no buy men I swear dey gan pay Baba shanu mi fun gbo gbo molly timo gbe Omo for the money I dey put my life at stake Tiba ji laro Igbo Nima Kokor wey So I pray to God make he bless my way Hustle yesterday make I get today Wan'ran mi losi school omo mio mor'we Ninu mainland oh, ninu mailand S'oti ru pon pon ninu mainland oh Where the money make we make am Make my niggas smile money dey ground oh S'oti ru pon pon ninu mainland Where the money make we make am Make my niggas smile money dey ground Gimme all the money money Hustle till the early morning Owo nimo wawa oro pupo oma kanmi kanmi Yema fi'lor kulor lormi all this bullshit no be for me Yeah yeah yeah omo yema fi'lor kulor lormi Omo mo faraki Mo'nsun tele sapa je kin taji I'ma soldier mio need khaki Make I get maserati car keys Gbas gbos , wanma ferege togba gbo gbas gbos Make my money plenty make my cash flow Owo nimo wawa say them gats know You know S'oti ru pon pon ninu mainland oh Where the money make we make am Make my niggas smile money dey ground oh S'oti ru pon pon ninu mainland Where the money make we make am Make my niggas smile money dey ground oh Gbas gbos , wanma ferege togba gbo gbas gbos Make my money plenty make my cash flow Owo nimo wawa say them gats know You know Omo wan'Gbe Wetin dey no buy men I swear dey gan pay Baba shanu mi fun gbo gbo molly timo gbe Omo for the money I dey put my life at stake Tiba ji laro Igbo Nima Kokor wey
Sanatçı: Kashbaby wwb
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:49
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kashbaby wwb hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı