kasty lockdown şarkı sözleri

Ye timba touch down Me and your friends a ma runtown No be that one wey dey wear beret That one wey dey wear short gown Let's get high on this henny Don't you know say it's plenty Ghana girls like to yodi Lagos girls like money Ninu lockdown Me and you a ma shutdown Fi won le kon ma kanlekun Olofofo won ma run down Won ma run down Ninu lockdown Me and you a ma shutdown Fi won le kon ma kanlekun Olofofo won ma run down Won ma run down Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Oh my god yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah I'm like omoge can you imagine Na since morning we dey do faaji She know say I be guru like maraji The matter deep omo oro yen jin Baby can you imagine Ko si nkan kan to le para me I don take molly sip origin Timba n se bakan omo darijin mi Let the party begin She say omo daddy ni mi But na she dey catch the feeling But I'm dodging billing She jealous just cause I'm chilling Omo you dey para gan kini Baby I don 'ready tell you say Lockdown Ninu lo-lo l'ama lockdown Ninu lo-lo l'ama lockdown Lo-lo l'ama lockdown Room 306 l'ama lockdown Inu lo-lo l'ama lockdown Inu lo-lo l'ama lockdown L'ama lockdown, l'ama lockdown Yeah yeah yeah Eh eh eh Yeah yeah yeah Ouu ouu ouu Yeah yeah yeah yeah Eh eh eh Yeah yeah yeah Yeh yeh Timba touch down Me and your friends a ma runtown No be that one wey dey wear beret That one wey dey wear short gown Let's get high on this henny Don't you know say it's plenty Ghana girls like to yodi Lagos girls like money Ninu lockdown Me and you a ma shutdown Fi won le kon ma kanlekun Olofofo won ma run down Won ma run down Ninu lockdown Me and you a ma shutdown Fi won le kon ma kanlekun Olofofo won ma run down Won ma run down Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Oh my god yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah
Sanatçı: Kasty
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kasty hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı