kasty no belie şarkı sözleri

They no belie No believe am Say me like this go fit stand gidigba I dey my feet and I no dey shiver I still get my gold and get my silver New new, no akisa See my shirt Gucci and cap Essential Everything cool and I'm feeling special I'm feeling fly though I still need visa But look at me Look at me now Look at me Look at me now Look at me Look at me now Look at me Look at me now Say they no belie No believe am No belie No believe am No belie No belive am No belie They no belive am I get my own problem No come dey tell me your own problem They say I'm connected like wall socket So don't touch him Ma lo be You know say oloko lo lo be Emi gan gan ni mo da lo be I f*ck it up and I kuro n' be Nice and clean Been doing shit you couldn't imagine My fans dey go put my name on they jean My day1 fans they know my origin They happy when they see me in they screen Now imagine when they see me for real They no believe am, no believe am But I prove myself now they turn believer Na we wey dey control dem sexy diva But some kyn people dey wey be say they no belie No believe am Say me like this go fit stand gidigba I dey my feet and I no dey shiver I still get my gold and get my silver New new, no akisa See my shirt Gucci and cap Essential Everything cool and I'm feeling special I'm feeling fly though I still need visa But look at me Look at me now Look at me Look at me now Look at me Look at me now Look at me Look at me now Say they no belie No believe am No belie No believe am No belie No belive am No belie They no belive am Kon kuro So fun won ko kuro' n be Won be So fun won kon kuro kuro Kon kuro So fun won ko kuro' n be Won be So fun won kon kuro kuro No belie no belie They no believe am
Sanatçı: Kasty
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kasty hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı