kasty skankin' şarkı sözleri

Backwood High grade Best way to start another day Wake up, Roll up Hold up I'ma roll another one Omo, if you know wetin dey my opolo - polo Moti calculate mo ti lo Omo, if you know wetin dey my opolo - polo dunno One spilf in the morning Wey go give me motivation Got to give God the glory And pray for more inspiration One spilf in the morning Wey go give me motivation Got to give God the glory And pray for more inspiration Any where a bad man go Them dey show a bad man luv too much Dunno Omo me I can't explain Omo awon temi pon'bi o Won po Ghetto youth Me go always say the truth Me I hustling for bread and juice Mama tell me stand 10 foot Make you know what you dey do Mama this be the life I choose Man I grow up in hood So pardon me if I'm rude All my you my niggas unapologetic boom Test me and boom Jah guide me so no go come Dey your room make you no come see your doom Backwood High grade Best way to start another day Wake up, Roll up Hold up I'ma roll another one Omo, if you know wetin dey my opolo - polo Moti calculate mo ti lo Omo, if you know wetin dey my opolo - polo dunno One spilf in the morning Wey go give me motivation Got to give God the glory And pray for more inspiration One spilf in the morning Wey go give me motivation Got to give God the glory And pray for more inspiration
Sanatçı: Kasty
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kasty hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı