katchman gbowo (freestyle) şarkı sözleri

Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah Katch the man pon deck Wo wo wooou wo wooou wooo Lagos to gbowo And all the people dem go halla my name Without the owo And all the people dem go halla my name Lagos to gbo wo And all the people dem go halla my name Without the owo Without the owooooooo See i hustle for the rabba 24/7 in the studio in ojota And all my ni**as when they see me dem dey halla Shey you go blow katchman wetin be matter Wetin be the matter Bola, tito come here oh Make dem come here oh Make another man no dey go there oh yeaaaah Lagos to gbowo And all the people dem go halla my name Without the owo And all the people dem go halla my name Lagos to gbo wo And all the people dem go halla my name Without the owo Without the owoooo You see the looks could be deceiving My brother shine your eye The things you see could be deceiving Yeah yeah Trynna get up on the mulla And all these ni**as wanna hate up on my mulla A couple girls when they see me with the rabba They want to show up they want to come and halla yeah yeah But the people won know me The fine fine girls dem know me When they hear my song dem know me Badman sef dem know me uhh yeah And all the people won dey halla my name without the owo Without the owoooo Lagos to gbowo And all the people dem go halla my name Without the owo And all the people dem go halla my name Lagos to gbo wo And all the people dem go halla my name Without the owo Without the owo They want to run my race They think say i dey craze Making money i dey run my way And i dey do my thing i run my way See i am on my own Couple niggas wanna try my own When they see me wanna touch my own But i pull up i go touch their own I go chop their own On the beat i am a muderer Step up on the hits kill them i am a muderer Katchman kill beats when i katch am When i katch am I am done bruv (laughs)
Sanatçı: Katchman
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Katchman hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı