katermilli afanikong şarkı sözleri
If it's not crazy? Why does in Africa, as time goes forward things is getting worse?
Poor man dey cry, Rich man dey mess
Democracy crazydemo
Demonstration of craze
Rich man dey mess, poor man dey cry
Haba!
Afanikong for anybody wey no get money
Rich man dey mess, poor man dey cry
Haba!
Afanikong for anybody wey no get money
Naso dem dey lamba
Lamba lamba!
Buhari dey lamba
Lamba lamba!
Osinbajo dey lamba
Lamba lamba!
Obasanjo the lamba
Lamba lamba!
Atiku the lamba
Lamba lamba!
Dangote dey lamba
Lamba lamba!
Adenuga Dey lamba
Lamba lamba!
Adeleke Dey lamba
Lamba lamba!
Lamba lamba lamba
Lamba lamba!
Lamba everywhere
Lamba lamba!
Ha!!
Afanikong for anybody wey no get money
Ye! Ye!
Wachichi!
You open your eyes, you see water, you jump enter, you be fish? Tell them oh!
Ayah! ayah! ayah! ayah! ayah! ah! Ayakata!
Ye! Ye!
See my people done tire
Dem don tire to the suffer
Dem no give us attention but dem want attention
No good hospitality, but dem want hospitality
No good education, but dem need medication
See my people done tire
Dem done tire for dey lamba Everyday dey same lamba
Everyday dey same lamba aaaah!
Empty promises no the full jerrican
Chei!
Hope say you dey hear
Hope say you dey hear
I say empty promises no dey full jerrican
Hope say you dey hear
Hope say you dey hear
I know say, I know say dem go the asked
I no say dem go dey ask say na who talk am
I know say, I know say dem go the asked
I no say dem go dey ask say na who talk am
I say empty promises no dey full jerrican
Hope say you dey hear
Hope say you dey hear
Naso dem dey lamba
Lamba lamba!
Buhari dey lamba
Lamba lamba!
Osinbajo dey lamba
Lamba lamba!
Obasanjo the lamba
Lamba lamba!
Atiku the lamba
Lamba lamba!
Dangote dey lamba
Lamba lamba!
Adenuga Dey lamba
Lamba lamba!
Adeleke Dey lamba
Lamba lamba!
Lamba lamba lamba
Lamba lamba!
Lamba everywhere
Lamba lamba!
Ha!
Afanikong for anybody wey no get money
Ye! Ye!
Wachichi! No be lie
If a good teacher teaches something and the student makes mistake
The teacher must tell him that he's making mistakes