kay bryn fresh boy şarkı sözleri

Me and my guys on fresh Living the life no stress No be my fault no vex Coz I've been living ontop no less Make all the girls confess Dem say the boy too fine She say she wanna be mine Coz I dey slay I be number one king here Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy I be fine boy no be mouth Charlie Abi slay king I dey hot Charlie Only me Six packs Fine face Fine shape Get beard Get height no be beans Charlie I get swag no be mouth Charlie See my outfit na design Charlie Your girl friend She dey trip Charlie I dey post she dey like I no lie Charlie Abe Sabi boy Too good Charlie I no only fine get brain Charlie Only me Sabi sing Sabi dance Sabi book Sabi work Sabi do everything Charlie Eheeeyyy Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy Fine no ey pay Fine boy name be kay Fine no ey play Adae stay fly each and everyday Me and my guys on fresh Living the life no stress No be my fault no vex Coz I've been living ontop no less Make all the girls confess Dem say the boy too fine She say she wanna be mine Coz I dey slay I be number one king here Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy Too soft Too soft Fresh boy Sabi boy Fine boy
Sanatçı: Kay Bryn
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay Bryn hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı