kay cee colo mental şarkı sözleri

Oh Girl you be my energy Thunder fire enemy Wey dey pray make we be enemy(enemy) You be my everything oo You be my Remedy All Dis girls dem dey bobo mi Leyin re Kode selomi I dey wait for you baby gbo temi oo Baby Mo Kan ra For your matter turn me to Maga Give me some more fun mi jara Give me some more fun mi jara oo Baby Mo Kan ra For your matter turn me to Maga Give me some more fun mi jara Give me some more fun mi jara o o Colo colo mental You need me call now or later I no surrender Your Body set me on fire o Colo colo mental You need me call now or later I no surrender Your Body set me on fire o Baby pleaseI dey wait I fit craze for you Believe me No more games Buy rosey for you AnythingYou want eh I go buy for you If I broke Would you stay Will you pray for me? Midele salaye Ongbe mi trabaye Africa magik koto aye Bad energy far away Follow me go my party Gurl you gat high like Champaign Laleyi miole lole Mi o lole o Colo colo mental You need me call now or later I no surrender Your Body set me on fire o Colo colo mental You need me call now or later I no surrender Your Body set me on fire o Colo mental I no retire (a yah a yah) I no surrender Never never ahhhh Dem call me kaycee
Sanatçı: Kay Cee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay Cee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı