kay cee feel good (feat. lma) şarkı sözleri

Hmm my gbedu sweet oh fantastic Shebi the vibe enter body Ode lejo biti kc Gbese bi michael jackson My gbedu sweet oh fantastic Shebi the vibe enter body Ode lejo biti kc Gbese bi michael jackson Say am feeling good Oh am feeling nice Common make we dey groove So dont waste your time Say am feeling good Oh am feeling nice Common make we dey groove So dont waste your time Hmm i swear i dont give a f*ck my dear If you are not talking money you are talking nonsense Right now you are rocking with the best And who be that bad nigga wey wan compare me Nobody do it better than me No be mouth but I too sabi So dont kill my vibe Please dont kill my vibe So make you tell your nigga say lma dey para para And I dey hot like fire fire As I dey hustle for the kpa I wan dey Better Give you gbedu wey go burst medulla Tell your nigga say lma dey para para And I dey hot like fire fire As I dey hustle for the kpa I wan dey Better Give you gbedu wey go burst medulla Say am feeling good Oh am feeling nice Common make we dey groove So dont waste your time Say am feeling good Oh am feeling nice Common make we dey groove So dont waste your time When money no dey wey sapa hold me for neck Many things wey i dey try to forget Nowadays i just wan dey collect money Emi no eyan kc awon somebody Somebody oh Fine fine girls dey wan gumbody Gumbody oh Chase ip spend me money Spend money oh Chase jr sef nah Vip Mio ri won oh Awon da Emi eyan ti loma Lma Youngfela This gbedu omooo oh lo far Bi mon shey korin fun won Jo For Miami won wa mio All the fine girls dem know me oo But your new boyfriend ko le to Hmmm my gbedu sweet oh fantastic Shebi the vibe enter body Oh de le Jo biti kc Gbese bi michael jackson My gbedu sweet o fantastic Shebi the vibe enter body Oh de le Jo biti kc Gbese bi michael jackson Say am feeling good Oh am feeling nice Common make we dey groove So dont waste your time Say am feeling good Oh am feeling nice Common make we dey groove So dont waste your time Everybody Jijo sii Kafaya gan jijo sii Kareemo gan jijo ski Nafisa gan jijo Won jijo mi Jijo mi Tantolistic jijo mi Kc money jijo mi Mascot Lal jijo mi oo
Sanatçı: Kay Cee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay Cee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı