kay cute feelings şarkı sözleri
Yaaa
yes yes y'all ladies and gentlemen it's your boy Kay Cute Kay Cute
B-side Hussler Street Hussler STONEMAN Music prey
You know life is crazy crazy and the music we make out here is therapy therapy for the Youths
Express our feelings out here for the youths men
With ma niggas hill you know been working for some days men the mixtape Rap Songs 4 the Streetz
You know dah feeling wey you dey
Wey no food dey for your plate
Screw through your contact make you check
Nobody to call for your case
Meanwhile all of your niggas dem broke
Nobody to put on the blame
When you dey f*ck with Esosa and Beatrice
Meanwhile Na Genevieve be your taste
Strikes me as foolish when I see us fight
When we ought to look for the pay
It's obvious government wanna see us die
That's why they give us these guns to spray
Most of these niggas are illiterate
Now look at them all in the grave
Come to upper in Benin city
Most of the youths there are in jail
Ekenwan road boys we dey feel the pain
Waka for night them go steal your chain
From Uniben to ekosodin
Nowhere round the city here is safe
All we are seeking here is fame
That's the only way we can escape
From cycle of Niggas and cycle of bitches
That poverty here have enslaved
That's why am spitting these rap tune
To get ma niggas out the sad mood
Plus I came out from the south side
In this place we always out looked
If you look inside the industry
My brother wey dey there no pass two
But dah be the motivation behind us
Wey dey make us dey rap all these rap tunes
That's some real shit ma nigga yeah
South side B-side wadup 052 you know
West Africa Nigeria Africa Kay Cute black
Hey You know dah feeling wey you dey
Wey no food for dey your plate
Screw through your contact make you check
Nobody to call for your case
Meanwhile all of your niggas dem broke
Nobody to put on the blame
When you dey f*ck with Esosa and Beatrice
Meanwhile Na Genevieve be your taste
Na hussle Na be the only way
Na the street Na be only way
Cus this country wey we dey so if you no get money
Forget the fucking case
Police out here extorting boys
Reaping us off our daily pay
And even when we see dem killing the youths
The news go talk say Na robbery case
And f*ck up Iye confidence
Collect pikin wey she don put confidence In
Say go buy her clothes buy her shoes
Give her food come give her the residence hey
Now she be mourning for seven years wo
Pikin wey won become president wo
They took her heart took her joy
Took her everything come leave her in punishment
Am in my feelings am gonna spill it
No matter the loss we still gonna get it
No be today Na garden of Eden
That man had to suffer that man had to till it
It's non of your business the way that am living
It's non of your business the way that I smoke
God be ma witness this life that am living
It's straight for the betterment and for the hope
Of the young kids you know what i mean in the streets all day spiritual
Yeah your boy B-side Hussler boy Kay Cute your Everything men
Hillstringz ma nigga men you the best ma nigga umm

