kay jaymfi custody (feat. pambour) şarkı sözleri
Shabigone to the world
Tadadadadadada
Adey see adey see you for my window oh
You wan put me for police custody
For police custody
Adey see adey see you for my window oh
You wan put me for police custody
For police custody
I never liked your mama but she wan to beat me
And your papa too he wan diss me ,baby
He wan diss me diss me
He wan diss me say
Never liked your sister but she wan to hit me
I dey feel you but you dey hate me, baby
You dey hate me hate me
I came out say I dey feel you, babe
Eno be like that but you never know say
I really fall oo
Tell me what's on your mind ye ye ye ye
You called my bluff wey you push me back
Ignored my call wey you tell your sissy
My paddies hear this dem dey laugh me since
My paddies hear this dem dey laugh me since
One day, one day you go shame
One day, one day you go shame
Lemme tell you say
One day, one day dem go shame
One day, one day dem go shame
Lemme tell you say
Adey see adey see you for my window oh
You wan put me for police custody
For police custody
Adey see adey see you for my window oh
You wan put me for police custody
For police custody
I never liked your mama but she wan to beat me
And your papa too he wan diss me, baby
He wan diss me diss me
He wan diss me say
Never liked your sister but she wan to hit me
I dey feel you but you dey hate me, lady
You dey hate me hate me
Sagaaa
Adey feel you from kiddi times
I put your name in my nursery rhymes
Wo ho nti mekɔ funfairs
Just to see you in your pink dress
I dey dawg chechekule
Just to think of you
Small boy but I fool
"What did you do to me"
Oh God I dey want you
In my imaginations, me I marry you
They say you be for eyes only, J Cole things
Cos your father be gbonyo, he no dey bab things
Your family no dey like broke boys, slow things
Na me a me breakfast yɛ soakings
Omo pɛ big things, but I no dey bother
Me menya me sika
I no be lazy boy, you for tell your father
Money no be anything, love wey dey matter
Girl, small time, you and I will be together
Adey see adey see you for my window oh
You wan put me for police custody
For police custody
Adey see adey see you for my window oh
You wan put me for police custody
For police custody
I never liked your mama but she wants to beat me
And your papa too he wan diss me, baby
He wan diss me diss me
He wan diss me say
Never liked your sister but she wan to hit me
I dey feel you but you dey hate me, baby
You dey hate me hate me
Ai ai ai
Ai ai ai
Ai ai ai
Ai ai ai

