kay jo' love & light şarkı sözleri

Kay Jo' From the north to the south To the east to the west Them bad belle dem fit to dey vex But me I dey do my best When I pray to God I leave the rest Cause I'm the Love and Light Emi ni Imole Love and Light I am the Imole Olorun lo fi mi se Imole o Love and Light Emi ni Imole Baba God lo fi mi se Imole o Love and Light Emi ni Imole For this life wey we dey live I don see so many things Even from my close gees Them don tear me like crazy jeans But I live my life on God And I promised my popcy I'm gonna make you so proud And you going to live to see Cause I'm the Love and Light Emi ni Imole Love and Light I am the Imole Olorun lo fi mi se Imole o Love and Light Emi ni Imole Baba God lo fi mi se Imole o Love and Light Emi ni Imole From the north to the south To the east to the west Them bad belle dem fit to dey vex
Sanatçı: Kay Jo'
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay Jo' hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı