kay splash grace şarkı sözleri

iyehei..! is another one o tune up the mic tune up the mic yeh singsong, singsong I wake up this morning and I go down on my knees here it's a joyful day, happy day let's celebrate and jubilate o singsong, singsong 365day we still dey roll o oluwa blessing cover me I no dey jonz o Sabi oluwa lo seyi lo seyi , no be nobody Sabi oluwa lo seyi lo seyi no be man o oh you no let water pass garri I don't know why you love me so hehehehe hey se ni ma se ope ooo ma jijo Ayo se ni ma se ope ooo ma jijo Ayo oluwami na your grace na your grace na your grace o Lord o oluwami na your grace na your grace na your grace o Lord o oluwami na your grace na your grace ehn ehn ece na your grace o Lord. ODOGWUDIKENAGA O... NAGA O.. ODOGWUDIKENAGA O... NAGA O.. ODOGWUDIKENAGA O... okakanarekelegi .. thank God say man no be God no be God o coz if man na God o Dem for dey use me dey play football Dem for dey use me dey do yeye kowatan bi alakori somebody tanbi e ribi alakori somebody koshi eh... we been calling Dem phone but Dem no pick oluwa look at me and he pickup my call and he talk to me and he say him go do am hmm lodun Yi mo ma ko ile mo lodun Yi mo ma ra ile mo ile lodun Yi we go geti bank alerti ehn... ... alerti ehn... oluwami na your grace na your grace na your grace o Lord o oluwami na your grace na your grace na your grace o Lord o oluwami na your grace na your grace ehn ehn ece na your grace o Lord. ODOGWUDIKENAGA O... NAGA O.. ODOGWUDIKENAGA O... NAGA O.. ODOGWUDIKENAGA O... okakanarekelegi .. ODOGWUDIKENAGA O... NAGA O.. ODOGWUDIKENAGA O... NAGA O.. ODOGWUDIKENAGA O... okakanarekelegi
Sanatçı: Kay Splash
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay Splash hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı