kay sterlin the undergee's diary şarkı sözleri

Ye, Twenty twenty one was the first time I released my sound Wan pushi me bro, I still Dey under ground All ma broskis fan-fooled me, gya me hɔ I'm not lost bro hwehwɛ me na I still Dey around Many things wey Dey bother me I still nor go frown Ɛkom di me, wo kasa kyerɛ Tom wie gya me Brown One day wanna songs go go viral we go shout aloud Then sing heavy praises to the Man Yeah A really for do what it takes to penetrate Gyae kasa na dat shit is fucking late I'm at war ago come soon then we go jubilate Things wey ma eyes see I no sure man for be in a heists Afei na waba relax, you for take a break Praying for ma gees I'm sure you gonna do the same Niggas been asking why I rap so bad Ɛyɛ ɛkom nkoa if I get your five cedis saf ago take Man go flop but eno dey mean say man is lost Me yɛ dwuma den till I hit the fucking clock Being real to ma hommie no be small job , Wo ka makyi, I'm sure I'm gonna throw you a fucking punch After all the hard work one day man go rot I to pray to God so say all ma plans go source We showed love to you but you made it look useless Next time, you better do it your fucking self Staying low key sake of the road be too scary Apart from money , there's nothing I want plenty Ebi God I trust no bi you bloody, kyerɛ me kwan no you said naa, now you see I grow hairy Your boy get great dreams I no go lie u As you dey move on try dey protect things around you Bad ass niggas with fake smile I'm coming for you Change your bad attitude and start dey make things work for you Charlie for real man for make some milli I'm tryna save up for ma fam ɛwɔ sɛ yɛ didi We go try, ɛbɛfa, relax knows nor bi gidigidi Things make slow ego be, ɛnyɛ easy Ebi one day wey Adam then Eve take lef Eden Chairwoman Eve go bring apple wey bi forbidden Things start dey make very hard give dem No yawa Next time if dem come again I sure them go learn lesson Sure dem go learn lesson cus life is never a circus Things we dey face, mirror, shege ne depression Dear Lord, I get a lot of questions when I get to heaven Me ka ne biom Me wɔ nsɛm pii bisa
Sanatçı: Kay Sterlin
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay Sterlin hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı