kay west frenemy şarkı sözleri

Them all go know yeah Uh them all go know yeah Kay West pon this one So tell me who I go call friend So many niggas I dawg them Don't know who's on my path Mi downfall dey don plan See mi now dey wan Joro Dey don wish I don fall off I know but edon concern me Ma God dey so no problem Anye waley o Buh man no see face o Anyen far away o Dem see me for street and base o Anye waley o Buh man no see face oo Anyen far away o Dem see me for street and base o Dem be Frenemy o Acting like a Fam Dem be Frenemy o Pull up in a benzo See the Jealousy o The told me that I won't last with this melody o Aboa bi beka wo aa na efiri wo ntoma mu o Uh dem be Frenemy o Pull up in a benzo See the Jealousy o The told me that I won't last with this melody o Aboa bi beka wo aa na efiri wo ntoma mu o Clown Niggas all over They treat me like a king when I pull up in rover They pull up when it's gold man you gotta be Sober They be the same niggas na omose se menny3 obia Oye me Bloodclart Me real nigga wey he nuh go dat See na he Dey make I fool that Okukuseku nipa dasani y3 badass Oye me Bloodclart Me real nigga wey he nuh go dat See na he Dey make I fool that Okukuseku nipa dasani y3 badass Dem be Frenemy o Acting like a Fam Dem be Frenemy o Pull up in a benzo See the Jealousy o The told me that I won't last with this melody o Aboa bi beka wo aa na efiri wo ntoma mu o Uh dem be Frenemy o Pull up in a benzo See the Jealousy o The told me that I won't last with this melody o Aboa bi beka wo aa na efiri wo ntoma mu o If you no be ma friend o Make you never tell niggas I'm your friend o Enemy is better than a friend you dunno Demma disguise dey nuh my friends yeah Demma disguise dey nuh my fam o Demma disguise dey nuh my nigga Demma disguise dey nuh my friends yeah Demma disguise dey nuh my fam o Demma disguise dey nuh my friends yeah Demma disguise dey nuh my niggas Demma disguise dey nuh my friends yeah Demma disguise dey nuh my friends yeah Demma disguise dey nuh my friends yeah Demma disguise dey nuh my fam o Demma disguise dey nuh my niggas Demma disguise dey nuh my friends o Demma disguise dey nuh my friends o Demma disguise dey nuh my Frenemy Frenemy Pull up in a grr grr grr Kay West pon this one Them all go know yeah Uh them all go know yeah Kay West pon this
Sanatçı: Kay West
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay West hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı