kay wire hood boy şarkı sözleri

Hmm Hmmm Woh Kay wire Mular stead Mular stead I'm a hoodboy Hustling hard to get this paper Brotherly I Dey hustle hard Gat to make for mama If you think I'm playing Go ask all my Nigga Fa ma Kosi adi na Dey they call me kay wire onye olwa My Gee Pass me the lighter Make I smoke my ganja Normally Wetin hold me here Na about the rabber Me I Dey my lane always Brotherly I Dey find that Mular If I no make am brotherly Wetin I go tell mama From 6 to 6 me I Dey my lane Gat to make am Brotherly go and ask my sis Na me they give them rabber No time to waste Me na bad paper chaser Everyday I Dey my lane Hey Hey I Dey lane everyday Brotherly I no get time to waste That's why I Dey hustle everyday The life na race Abeg papa God Do make you try Still give me the grace Ne I no Dey drag with anybody Me I Dey my lane Abeg oh Lord Try bless me with more funds Me and my Gee gat to ball We gat to go places to place Make the money full everywhere Make we ball Like no peace Abeg oh Lord Try give us this fucking funds I'm a Hoodboy Hustling hard to get this paper Brotherly I Dey hustle hard Gat to make for mama Brotherly stop playing We gat to get this funds No time to waste Your men are balling You're here sleeping Papa god abeg show me love Show me the way to the top Me I gat to make am ever topping That na must Abeg make i ball Like Davido Like Wizkid Like Jeriqko Abeg no let me fall like Pharaoh Brotherly pass me the Smirnov Make I pope to the world What's going on Oh lord abeg no let me fall I'm always on my lane Me I Dey hustle everyday Like person way carry balle Me I must get pay day I'm a Hoodboy Hustling hard to get this paper Brotherly I Dey hustle hard Gat to make for mama If you think I'm playing Go and ask all my Nigga Fa ma Kosi adi na Dey they call me kay wi re onye olwa I'm a Hoodboy Hustling hard to get this paper Brotherly I Dey hustle hard Gat to make for mama If you think I'm playing Go and ask all my Niggas fa ma Kosi adi na Dey they call me kay wire onye olwa
Sanatçı: Kay Wire
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay Wire hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı