kay9 dey 4 u şarkı sözleri

Where you dey go I keep calling your phone, you put me on hold Where you dey go Please lemme know Don't watch them other girls in the club, it's you I got my eyes on I wanna hold you down Baby girl come make we ride, cuz you wey I go die for She say she want my love So make I give it to her nonstop The way you do me got me in my feelings She say baby gimme everything Give it to me don't stop She feeling my vibe and all my energy,nah nah Girl, ibi you I dey want So make you no dey hear what dem dey talk 'Cause me I no go do you wrong, no So if you dey, then I go dey Make you no leave Want you to stay 'cause my mind dey for you My mind dey for you So if you dey, then I go dey Make you no leave Want you to stay 'cause my mind dey for you My mind dey for you You got me up all night Yeah you on my mind You killing me softly, but it feels so nice girl S3 de3 wo y3 me no me p3 no saa ara Nobody fi take your place, girl 3y3 woara If you no dey my side, then Opady m'ay3 wild Anytime I see your smile Be like you do me juju For you I go turn mumu The way you dey whine pon the nigga Girl,your loving be killer For your body, I'll be a sinner Nobody fi compare, girl you be the realer nah nah Girl, ibi you I dey want So make you no dey hear what dem dey talk 'Cause me I no go do you wrong,no So if you dey, then I go dey Make you no leave Want you to stay 'cause my mind dey for you My mind dey for you So if you dey, then I go dey Make you no leave Want you to stay 'cause my mind dey for you My mind dey for you
Sanatçı: Kay9
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kay9 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı