kaycruz back 2 sender (feat. oc switch) şarkı sözleri

You know when you don't agree with what your friends are doing yeah But you like-you know what? And if it goes south, I'll be here for you And if it goes well, I'd still be here- Come closer You the one, i You the one, i All my life I've been waiting For the one, i Nice to meet ya Hello sista Ghetto mister E be don tey when i wan dey ask you But your body no wan give me chance Hmm Na money you dey find I don send If na love, make we try to conceal it If your body na the gbedu Make we jam Make we jam Till the morning Any drink we dey buy Na martell (tetete oh) Any pagne we dey pop Na champagne (pepepe) Baby girl make you come my way Baby girl make you come my- I no go send anybody Wey wan put asunder For this our relationship E no go work i go put asunder Back 2 sender If dem wan try am Back 2 sender For this love i surrender (switch) Oh-oh ah (quite shy though) Cool evening, 8pm gat you sitting on my leg The way I love you no one can apprehend Shey you like as I dey bend you like benz? Do the love old school I no dey follow trend Girl we set for life (huh?) And I'm down to make you my wife (yeah) Don't care what they say stay by my side Anywhere, anytime show you off that's right Shawty hold up (hold up) Stop moving (yah) Let's vibe with each other start grooving (grrrah) Get high with each other start boozing Make love to each other get cupid Know you want it too I'm not stupid (huh?) Be the reggae to your blues that's music (yeah) Stop saying that I'm high I'm just lucid Hop in my jet let's fly space movement I no go send anybody (i no go send send send) Wey wan put asunder For this our relationship (i no go send send send) E no go work i go put asunder Back 2 sender If dem wan try am Back 2 sender For this love i surrender Oh-oh ah Hey yo kay, wadup
Sanatçı: Kaycruz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaycruz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı