kaycruz try 4 u şarkı sözleri

You gaslighted me You're a fucking villan- Oh you wanna present yourself as victim Because it's a good legal strategy, fine But you and i both know you choose this life You wanted it untill you didn't- As i dey reason your matter E dey make me feel lonely oh (lonely oh) The matter make me con dey Catch e cold (catchy cold) Baby why you con dey do me like so Shebi i dey try 4 u Everything i buy for you Baby girl why you wan leave me Shebi i dey try 4 u I dey try 4 u Why you wan leave me Tell me why you wan leave me oh nuh nuh Baby girl shey i dey try 4 u Shey i dey try 4 u Why you wan leave me Baby tell me now why you wan leave me oh nuh nuh Kpor kpor Who's always knocking at the door door door Dem say na police Oboy make you open the door Say the smoke on canabis Dey through everywhere E dey burst everywhere And the music so loud Oh my guy wetin happen na I don chop breakfast She don break my heart oh Omo lor lor (omo lo-lo-lo-lo) Shebi i dey try 4 u (omo i dey try) I dey try 4 u (baby i dey try) Why you wan leave me Tell me why you wan leave me oh nuh nuh Baby girl shey i dey try 4 u (omo i dey try) Shey i dey try 4 u (omotena i dey try) Why you wan leave me Baby tell me now why you wan leave me oh nuh nuh For better for worse na we talk I know Good and for bad na we talk I know Baby i believe But now you wan leave For good and for bad na we talk I know Things that i do for you girl I know Baby i believe (But now you leave) Shebi i dey try 4 u (omo i dey try) I dey try 4 u (baby i dey try) Why you wan leave me Tell me why you wan leave me oh nuh nuh Baby girl shey i dey try 4 u (omo i dey try) Shey i dey try 4 u (omotena i dey try) Why you wan leave me Baby tell me now why you wan leave me oh nuh nuh Don't worry, i can't be bothered! You're not worth the trouble it would take to hit you! You're not worth the powder it would take to blow you up You are an empty, empty, hollow shell of a woman
Sanatçı: Kaycruz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaycruz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı