kaydee arara ororo şarkı sözleri

Oya wani wani Oya wani wani nibo Moniko wani wani Oya wani wanibo (Give them give them hot hot) Arara ra ororororo I dey my yard dey smoke igbo And I no send anything Wey anybody yan Gone are the days when we Dey shy You sabi that boy (Tele tele) Hin don dey fresh now buja ti she le You dey test me aje Wade ro e lojo toma fele Monike sit down kin len wa Omo Dudu omo chidera Omode turn to jagbaban And una go yan to my confirm (Oya e wipe) Ararara ororororo Dey my yard dey smoke igbo I dey mix am with shayo oo I beg pass me the jumbo (Ee ee) Alo oo No dey come my way dey yan opkata mi I no do ooo Anything Wey you see for your end na your end hin dey make hin dey there Make you no go carry am come my side oo unless you go collect! Gbegbetigbeti Kode si omo kan na ti mo she ti. Hello, shewo ni mother shiro. Tori Awo olofofo kogbenudake Iroko oo Kofimisile shen woko oo Toba rimi peren ko shut up Ko lock up (Hello) Wani wanipe Erima erima whine it for sugar Erima The way you dey whine am dey make Kaydee lamba dey wander no dey para eee Erima erima whine it for sugar The way you dey whine am dey make we want to dey tesinaPot Wana hmm Want to dey tesina hello Ararara ororororo Dey my yard dey smoke igbo I dey mix am with shayo oo I beg pass me the jumbo (Ee ee) Alo oo No dey come my way dey yan opkata mi I no do ooo Anything Wey you see for your end na your end hin dey make hin dey there Make you no go carry am come my side oo unless you go collect! Ararara ororororo ooooo Oya wani oya waniwani nibo
Sanatçı: Kaydee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaydee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı