Kaydee

Okay (feat. Boy Clair & HASHTAGGERS)

kaydee okay (feat. boy clair & hashtaggers) şarkı sözleri

Ahaaaa It's KayDee again ahaaa Steady on my grind Badman stay far away from me Me no want me no want no frenemy Bad energy no fit cuddle me Cos I'm a son of the most high Shebi na hustle I Dey hustle oh Tell me why say you want dey chop my own Yieeeeeee Say na your time go come If you shoot gun You go start go run because of popo My brother hold your own You for no let it go Because you see this life na lotto Dem dey talk my matter Nobody dey wey go give me the water Then times wey I dey sleep for gutter Nobody dey Nobody dey for me Tell me weytin I no see before You be sinner I be sinner Ebe one for all Man no be God Nobody knows tomorrow It's okay It's okay if you're all alone It's okay to be scared It's okay it's okay It's okay It's okay if you're all alone It's okay to be scared It's okay it's okay It's okay Yeah I'm about to do something ma niggas all go shock I'm okay to be scared mengyai mu da aposor Ma daye so nu se menya sika ma sika ti me boto Bad energy far away me nkunim die me hwiri so Wotain me wotain me denna wonya ye kobo ni skinpain Bad energy wo ben me koraa u no fi kill my aim Man nor be God wonpe meyie aa niga u go shame Enkye biaa me time so aa Oluwa will kill my pains Menkyira ye Gold I'm digging Yea the time is ticking God i need your blessings Without your help I'm loosing Nyankopon nkyira sen mekon mu debiaa tise chain All the pains all the hates everything go change Backstabber shame on you nigga soon go reign Yebe tu aa monhu yakyi ase aeroplane Masei bebiaa wo central Monfre me seidu keita I wanna count the paper Mentie obiaa ni borla Sesiaa me time na aba Men nfifre adani dollar Magyi bebiaa wo Ghana Monfre me Kwame flavor Badman you dey suffer Woti medin a you hola Se woda dwini anka Mesan koraa ye wo broda It's okay It's okay if you're all alone It's okay to be scared It's okay it's okay It's okay It's okay if you're all alone It's okay to be scared It's okay it's okay It's okay It's KayDee again aha
Sanatçı: Kaydee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaydee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı