kaydeegospel papa şarkı sözleri

Oooo, hey! Its kaydeegospel ahhhhh, oooo yeahh! Daddy mi, you’ve been guiding me Saving me oo, you’ve been loving me You are God you’re not a man eh, you no fit die owee See your words will come to pass ehh, you no fit lie ehyaa Na your love be my support, gimme comfort Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Na your love be my support, gimme comfort Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Say na you be my papa o My papa oooo My papa oooo My papa o My Papa no dey use me play Before I call he answer me Wetin he promise he don am He’ll never dribble me! When I ask am for chop o He no dey gimme stone See as he package my life o Why I no go bugga ehh Na your love be my support, gimme comfort Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Na your love be my support, gimme comfort Me I no fit frustrate owee, I go prostrate aaii Say na you be My Papa o (everybody sing) My Papa oooo (everybody praise), My Papa o (papa wey dey do am) My Papa o (He’s done me good o) Say na you be My Papa o (My papa dey here) My Papa oooo (I don’t care what they say) My papa o (Papa dey here) Kaydeegospel, hehe Na your love, na your love, na your love Dey make me dey smile... aii And na you wey love me first! I dey Manifest! Na your grace be my defence oo wee No be by strength. Na your love be my support (support o) Gimme comfort (comfort ooo) Me I no fit frustrate owe (na lie oo) I go prostrate aaii (I salute o) Shee na you be my papa o (It’s your love o), My papa oooo (it’s your love) My papa oooo (It’s your love o), My papa o (it’s your love) Ehhhh, you’re My Father now Your love and your mercy, takes me higher! Higher higher higher high! And the the way you are God And the way you are God, you make me wonder Yes you are, yes SIR!!
Sanatçı: Kaydeegospel
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaydeegospel hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı