kaydeegospel see am şarkı sözleri
We are ready now
Kaydeegospel
Look at me now I'm a winner man
(heyyy I no dey tire)
My papa dey for heaven he dey give me now
(hmm e no retire)
You too dey bless, you too dey bless
You dey bless me now
Me I go praise, me I go me praise
I go praise your name (Until)
Them go see am, them go see
(Them go see am, them go see)
Them go see am, them go know
(Them go see am, them go know)
Them go see am, them go gree
(Them go see am, them go gree)
Eheee
Zobodom, zededem, izuguzu yagadam
The less you look, the more you see
The less you look, the more you see
Na you wey dey light my path
Na you wey dey pave my way
Na you wey dey give me the song
I go bless you all the way
I love the way you father me hallelujah
Give me victory I'm a winner
Love the way you father me
Sho ti gbo
Mo ti gbo
Them go see am, them go see
(Them go see am, them go see)
Them go see am, them go know
(Them go see am, them go know)
Them go see am, them go gree
(Them go see am, them go gree)
Them go see am dem go see
Them go see am dem go know o
Them go see am they go believe
Christ is the way them go gree