kaydeep world unsatisfied (feat. cyrold) şarkı sözleri
Hmmm Yei yeh
Kaydeep yeihh
Cyrold oh no yeah
World unsatisfied world unsatisfied
As life con be no wrong or right fit make it really better better
As the world con be just do your thing and leave the rest for better
Cause no one's perfect(Perfect)
As you dey rin jeje dem dey eye you
Eye you
As you dey talk jeje dem dey mouth you
Mouth you
As you dey ball jeje dem dey sight you
Sighting you o jeje
Sighting you o jeje
If you do like this dem go talk say na wrong o
If you do like that dem go talk say na wrong o
If you talk like this dem go talk say na wrong o
If you talk like that dem go talk say na wrong o
This world is unsatisfied
Unsatisfied o unsatisfied o
This world is unsatisfied
Unsatisfied o unsatisfied o
This world is unsati'
See i dan see many things wey dan open eyes
Lay down your body make ha show you life
Toss you around like the rolling dice
Make you weirdo
Yeah when I was dancing to my tunes
Couple people told me no
Couple people told me yes
So I needed to keep real to myself
So give me peace
Ha need some peace of mind
Ha no dey sleep all night
Need nobody peels on mine
This world is unsatisfied,is unsatisfied
Is unsatisfied
So you gotta face your fight and leave the rest
If you do like this dem go talk say na wrong o
If you do like that dem go talk say na wrong o
If you talk like this dem go talk say na wrong o
If you talk like that dem go talk say na wrong o
This world is unsatisfied
Unsatisfied o unsatisfied o
This world is unsatisfied
Unsatisfied o unsatisfied o
This world is unsatisfied
Unsatisfied o unsatisfied o unsatisfied o unsatisfied o unsatisfied o unsatisfied o
Unsatiiii unsatisfiiieed