kaydiss hope (god no go shame us) şarkı sözleri

cigh cigh Kaydiss Let's turn this up cigh, aigh Little boy from the ghetto I dey hustle everyday Everyday to get the doe For the street wey we dey Omo na war zone nobody send you claye wetin u dey do? Wake up (aigh) Let's get the cake up Let's grind get the raba (aigh) Even when they tell me no I tell them yes cus I no get anybody for my side My eyes don see many things ct an early age I don do I don sin Just five years Left in the street they don't care You know say street no dey fight fair cnd the weak no dey live here See the beast wey dey breath here You are not alone Omo no fear Na just time e go soon clear (aigh) Omo Iya mi Every good cs you are chasing money Focus on it God no go shame you God no go shame you Focus on it God no go shame us God no go shame us Focus on it Focus on it crrhhh Tryna get the mullah for the Benzes Mama needs a house and a Bentley Gotta murder poverty or I can't sleep cm a star gotta make it to the big leagues Got a lot of — on my wish-list (yea) I still got my wish-list cwards nights and top the Forbes Till everything mad o like na psycho ward Been a long time coming (yea) I know I'm gone get there We work hard, we don't sleep here Every day we hustle dusk to dawn here Grateful but not contented till am up there Till all gees no dey lack bread Till all my team get their dream Benz Till we dey run convoy with Private Jets Omo Iya mi Every good cs you are chasing money Focus on it God no go shame you God no go shame you Focus on it God no go shame us God no go shame us Focus on it Focus on it (aye)
Sanatçı: Kaydiss
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaydiss hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı