kayfresh lmn fresh & dope (feat. dopest swizi) şarkı sözleri

Turn up at the right time Kayfresh lomona They call me Swizi Dopest Dopest As a ghetto boy with the dreams and ambition Coming from a place where there's no television So me no dey join dem dey do competition But I'm still gon' be great I don see ham for vision But me I know say Enu o le shey but I still dey pray make I get my pay and I still dey wait for the better days but till then I can't lose my steeze Cause I'm fresh and dope So I no fit stop till I get my doe Anything wey stress me I go let ham go Capital God Dey my back my bro Yes I'm fresh and dope So I no fit stop till I get my doe Anything wey stress me I go let ham go Capital GOD na the one I know I swear we coming from the way from way back No body fit to touch our steeze no never Ajigi jigi jigi jah their father Ajigi jigi jigi jah their father ehn ehn No time for story telling Make I save your time but nah mind blowing oloun We done face plenty for the music we done get enemies oloun And demma talk Demma yarn Back in those days for ID them no send us oo Demma talk Demma yarn Back in those days for ID dem no send us oo But we dey where we dey No put body komase farawe Odinaka in go legwork your brain Fresh and dope make you write down the name But we dey where we dey No put body komase farawe Odinaka in go legwork your brain Fresh and dope make you write down the name You go see am for your TV Base on believe You go hear am for your radio Omoh you go see am for your tv Base on believe You go hear am You go hear am ooo ooo But me I know say Enu o le shey but I still dey pray make I get my pay and I still dey wait for the better days but till then I can't lose my steeze Cause I'm fresh and dope So I no fit stop till I get my doe Anything wey stress me I go let ham go Capital GOD Dey my back my bro Yes I'm fresh and dope So I no fit stop till I get my doe Anything wey stress me I go let ham go Capital GOD na the one I know You go see am for your TV Base on believe You go hear am for your radio Omoh you go see am for your tv Base on believe You go hear am You go hear am ooo ooo
Sanatçı: kayfresh lmn
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
kayfresh lmn hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı