kayfunds feel the vibe şarkı sözleri

Sometimes I wonder why Sometimes I wonder why Why life hard like this Why life be like this Hun some people Dey them no know nothing And Some people Dey na them Dey suffer How we go do Wey e go good Jah I pray Jeka Aiye mi kodara o Ka aiye mi kodun joyinlo Ka aiye mi kodun joyin lo Kodun joyin lo Many things I don see I no talk Cause If I talk them go say I too dey talk And I wan Dey run the place And I wan Dey burst the place Oh oh oh oh You must feel the vibe You must feel the vibe Kayfunds vibes on vibes yeh yeh You must feel my vibe Oh oh oh oh You must feel the vibe You must feel the vibe Kayfunds vibes on vibes yeh yeh You must feel my vibe I put them for suspense Oh I make them feel my respect I make them feel my energy I make them feel my vibes oo no Say me I be the boss Them no know I put them for the flex hun hun Moni mo ma fresh gan gan gan Them must to crush gan gan gan Egbo mi, ke gbo mi dada O hun yen dun Won ma jo dada Awon omo ope gan ma gbe body Awon omo girls gan ma sun mo mi Won ma fe tun jewomi Won ma pemi loruko towu mi lori No no no towumilori Monipe mo ma jawo gan seh Omo olope no go dull seh Toba rimi jo ma dobale Toba rimi jo ma dobale Moni no no no mo ma fresh gan Tin ba debe won ma mo gan Kayfunds kayfunds vibes on vibes yeh yeh You must feel the vibe You must feel the vibe Kayfunds vibes on vibes yeh yeh You must feel my vibe Oh oh oh oh You must feel the vibe You must feel the vibe Kayfunds vibes on vibes yeh yeh You must feel my vibe Hunn feel the vibe Hun you must feel my vibesss
Sanatçı: Kayfunds
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kayfunds hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı