kaygo ginga şarkı sözleri

Okay In on Kaygo Kaygo On your tune nowww The matter drop ( matter) Tell me who dey fire gan oh ( tell me who dey fire) With my life style I be nija don ( oh nija don) For the music wey you carry come If I drop bars say kongwu Aso Awon temi gan wonma foor oh Here we dey with the music gan Chasing all the dream and we gat to chop and we gat to ball I dey find my way, you dey vex for me I dey fire down, Omo say I no dey sleep ( Omo say I no dey) I dey write lyrics, if I don smoke my weed yeah Now you dey see the boy flying, you wan dey run me shit Kpetunshi ( yeah yeah yeah) For the beat, feeling all the vibe and the energy. ( am on your tune nowww) Yeee I be kpetunshi Then no dey carry eyes see me normally ( Kaygo Kaygo) For this shit, I be kpetunshi Yeee call me kpetunshi, kpetunshi Kpetunshi ( won o kin woju oloro) For the beat, feeling all the vibe and the energy. ( Toba tide Loma gbo ohhh) Yeee I be kpetunshi Then no dey carry eyes see me normally. ( ahh Ahh yeyeyeeee) For this shit, I be kpetunshi Yeee call me kpetunshi, kpetunshi Verse two Ginga wey dey for insta, bursting flows like Giza I no dey reason matter without my ganja Cuz I don see all the niggas Them be dey feeling my flow on top the speaker But they no fit to follow me for insta As I dey post my videos you no dey tag am Fire fire burning all the fakers brother I dey find my way, you dey vex for me I dey fire down, Omo say I no dey sleep ( Omo say I no dey) I dey write lyrics, if I don smoke my weed yeah Now you dey see the boy flying, you wan dey run me shit Kpetunshi ( yeah yeah yeah) For the beat, feeling all the vibe and the energy. ( am on your tune nowww) Yeee I be kpetunshi Then no dey carry eyes see me normally ( Kaygo Kaygo) For this shit, I be kpetunshi Yeee call me kpetunshi, kpetunshi Kpetunshi ( won o kin woju oloro) For the beat, feeling all the vibe and the energy. ( Toba tide Loma gbo ohhh) Yeee I be kpetunshi Then no dey carry eyes see me normally. ( ahh Ahh yeyeyeeee) For this shit, I be kpetunshi Yeee call me kpetunshi, kpetunshi.
Sanatçı: Kaygo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaygo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı