kaymed ballin (feat. mk & samiecruzy) şarkı sözleri

A'ti gbori wole o Me and my squad a'ti gbowo wole oo ah A'ti gbori wole o Me and my squad a'ti Shana wole oo ah Yeah yeah we Came to party No one with a damn fugazi Many paparazi Turn up till otife 2:30 Ah ah ah eh Your palmi no dey shack E je k'on gbe Hennessy yen bo'ta O ya Ah ah ah eh I no be kidnapper But mo ma gb'omo meta enter my yard (Samiecruzzy! Fi leh je'omo) Sniper! ju gbedu yen le kin wole Mo k'alagba, mo komo de Medley! Iyalaiya imu toh ba gbe Lyrically seh, a maa ge Awa tun ti deh, ba'shey n de Eni ko bila f'oba ere Ekun toh ri yen sh'o kere? Oya kiyamosa, wa gbemi debe, ko soro oshey Anytime I drop my verse, Olorun I too dey cho, I dey feel my lines And when the party start you go do the dance My guys and all my ladies dem go start to shout oh (eeeehhh!) Fi leh f'omo toh sabi Oh baby boleejo, shama jubadi Bobo mi, MK joor funmi n ginger yii You wan dey whine mie guys? Una too sabi oh (eeeehh!) Convoy enter the party Like say we break out from jail The money no be film trick Na Dollars wey full my bag Say tonight we ballin' With no limits o And we no go stop till the sun comes up Ah ah ah eh Your palmi no dey shack E je k'on gbe Hennessy yen bo'ta O ya Ah ah ah eh I no be kidnapper But mo ma gb'omo meta enter my yard Showty just come for the tho When I drop funds Baby girl sho ma jo Other guys dey form commando We no need stress Say the raba go flow Ina the party The things dey sup ooo Some of them picking funds Some of them just dey ball oo Some dem looking dey pass their puff oo Shey you una dey feel my flow I dey sing amapiano I dey on casamigo 10 shots don carry me go They say I'm happy I know Dem no know as e dey go In the club where my ego We just Dey ball like Ronaldo Ah ah ah eh Your palmi no dey shack E je k'on gbe Hennessy yen bo'ta O ya Ah ah ah eh I no be kidnapper But mo ma gb'omo meta enter my yard
Sanatçı: Kaymed
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Kaymed hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı